WARRI BIBLE IS FINALLY OUT, #GRAB YOUR COPY NOW!!!
Sample version!
ENG:- As it is written in the Bible.
WARRI:- As dem yan 4 Bible!
...
ENG:- Jesus entered the boat with his disciples !
WARRI:- Bros J cum enta canoe with em padi dem !
ENG:- As the boat was sailing, there was a great storm !
WARRI:- As the canoe dey move, na em yawa cum gas !
ENG:- The storm was so great that it was like a whirlwind !
WARRI:- as d yawa Dey gas, na em kasala burst join !
ENG:- The disciples became So afraid and they shouted Master ! Master !
WARRI:- Na em liver fail em padi dem, na em dem begin dey hala Bros eh ! Bros eh !
ENG:- Jesus got up and calmed down the wind !
WARRI:- Na so bros J get up kon arrange the mata !
ENG:- HE turned to his disciples and said, oh ye with little faith !
WARRI:- Na em bros J luk em padi dem, shake him head, kon provoke..."O BOI ! UNA FALL MA HAND O !
ENG:- The disciples replied and said "what manner of man is this ?"
WARRI:- em padi dem kon hala "shoo! Bros J, which levels nah, U BE WINSH?".......